Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Dem mama / timaya


Play / DL → ( 170595 plays)


INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS


Copy Link:


rating: 3 stars/78 ratings





Comments:

~ 17 years ago selicious said:
dem mama
dis is one song u hear nd u must move somewhere on ur body, weather it's ur head or ur shoulders. U must wan dance

~ 17 years ago hiysaynt said:
Rough road
Dem mama no be small dem mama eni body way em go cause ur mama couse him mama, Timaya u to much, dis from D.TERRIFICS KD UP COMING

~ 17 years ago mogengen said:
DEM REAL PAPA N MAMA
WEN OUR SUFFERING GO STO[P HELP ME ASK D GOVERMENT OF OUR NJA DIA PAPA N MAMA NA E GO DIE NOW

~ 17 years ago zaradine04 said:
dem mama
this nice song

~ 17 years ago olame4 said:
sebe
i luv da song

~ 17 years ago coollest said:
WHO SEND THEM GO BAYELSA OB.... WETIN?
TELL THEM WETIN HAPPEN 4 UR TOWN N WHO SEND N WAT WAS THERE MISSION N Y 4 DAT MISSION

~ 17 years ago bujibanti said:
dem mama
jst close to portharcourt, wow its a nice song, jst to say poverty no good @all. courtesy timaya

~ 17 years ago aklesso said:
hi
I like this muzic
Thank you very much

my msn is [email protected]

~ 17 years ago fyneroy said:
infact; dem mama
no be me carry them go bayelsa o.

But i no good at all.

~ 17 years ago OTC said:
Dem mama
Oboy carry go na dem mama....,

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2025. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp