Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Dem mama / timaya


Play / DL → ( 222117 plays)


INTRO
I say they done come [iyo (x6)]
Nothing we do them [iyo (x6)]

VERSE 1
Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

CHORUS
I say them don kill them mama eh [eh eh]
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

VERSE 2
Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh [chai]
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

REPEAT CHORUS

VERSE 3
I don die oh
Poverty no good at all oh [chai]
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

REPEAT CHORUS


Copy Link:


rating: 3 stars/78 ratings





Comments:

~ 17 years ago AAI80 said:
mr
dem mama

~ 17 years ago Immi said:
Timaya pls suprise me
your always my man.you always say it the way it is i cant explain what i feel for u but i tell u is just like love which no one can explain but only the heart can explain thats what i feel for u and i ve alot of passion for ur tracks if i continue i wont finish.
Timaya pls suprise me i ask this cos 20th of july next month is my 16th birthday pls pal send this message to Timaya for if u can contact him. Timaya u to much ohhhhhhhhhhhhh. PEACE.

~ 17 years ago josephonaiwu said:
timaya
u are de best

~ 17 years ago catherinekelly said:
wwwwwwwwwoooooooooooooooowwwwwwwwww
Timaya i like alll ur songs so much i most say this is one of ma best n e best is timaya. dis is a gud ting u are do* pls continue w it its a gud job i love it u inspire me too in mine i do loe musik n i do compose mine to if u can pls hlp in mine ,too tanks ! PEACE !

~ 17 years ago kemsco said:
TIMAYA
I love your music,you are telling the truth carry go

~ 17 years ago NOJEEMB said:
timaya
u r a prophet of our tym, prich 2 dem ledem here

~ 17 years ago augusta4u said:
dem mama
i dey wasnt for dem mama

~ 17 years ago Isaacnewtons said:
hala him
the guy is good so htry and appreciate his works

~ 17 years ago kefasson said:
i melo 4 ur music
i salute ur ini

~ 17 years ago 2special said:
love this
song

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2026. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp