![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 61531 plays)Bangalee jumps on Olamide' s first of all, to give a solid remix of his hit track, very interesting track, but doesnt really need Dbanj to hit Copy Link: rating: 3 stars/12 ratings Tweet Comments:~ 11 years ago
Slyzee said: Wot's rong wit it? Dere's notin rong wit it na...if e dey easy y una no go sing? ~ 11 years ago
ocheez02 said: olamide and dbanj Dbanj wat is ur relationship with olamide?dnt ruin him down ooo am also from d strit we need badooo ~ 11 years ago
cashflow101 said: cashflow badoo u na dey craze if he easy why u no tell ur papa make he buy u musical intrusment to enter studio and go sing make we see wety you go talk.....person dey do good u dey beef ham, how u go prosper?? fools ~ 11 years ago
spouseguide said: na wahooo this one na bread with kelebe. good music garnish with rubbish.beautiful girl with sack of garri as clothing.Abeg make una no release this bunch of celebrity nonesense. Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |