Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Party / Decumzy feat NiggaRAW & Desperate chicks


Play / DL → ( 41694 plays)


nettRECORDS
ABUJA
[email protected]
2348037701954


Copy Link:


rating: 2 stars/6 ratings





Comments:

~ 15 years ago jadone said:
THIZ IZ SO GOODDDDDDDDDDDDDDDDDDDDDDDDD
THIS IS GOOD ONE, MY GUYS MAKE UNA NO STOP AT ALL,THIS IS FINE MUSIC,DECUMZY AND THAT NIGGA RAW,NWANNE I DEY ENTER UMUAHIA THIS CHRISTMAS, WE GO ROCK YOUR STYLE.KEEP IT UP GUYS

~ 15 years ago bruse said:
slow dog
nna slow dog na wa 4u nd nigga raw,una voice na die,i dey feel u guys even desperate chicks.make una dey carry go.

~ 14 years ago waletin said:
hi
omo agbadun this music keep it up........

~ 14 years ago moneyinbrakemi said:
Hello
Nigga Raw;my man good release,good song,good performance

~ 14 years ago onydote01 said:
baby you na too much !
baby make you na take am easy . you na too much . i dey feel you na way . anyway na una talent make you na keep it up . e no easy my sister .

~ 14 years ago onydote01 said:
i no fit listen to this music once .
i dey colo for the music . na this music make me believe say our naija girl get that thing we dey dance for my dance flow . you na go send me that chick wey yahoo with mini sket wey dance with slow dogg . i want dash am my house because she na driver . i dey respect am cos i no say if any person enter na lost. baby keep it up i no no your name sha but you can get intouch.
emmy

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp