![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 110950 plays)nice song Copy Link: rating: 3 stars/10 ratings Tweet Comments:~ 16 years ago
justuah said: u na G boy, its very clear this is a music for street boys,cos their maga don pay. please let us divert a bit ,am Justus a talented Actor,but does not have the chance to show case his talent,i can take any role,ANY TIME ~ 16 years ago
gogs said: 2 much money u don hammer nna maga don pay no be u talk i don dey look 4 dis song since ~ 16 years ago
robertjoshua73 said: kelly hansom menn you too much. your father srtong. wey him take sit down think of your mumsy him vex go marriad the woman and the woman com settle down get your beley then they com born you com this life make you com give us the insperation to make us understant sey maga must pay menn for that i dey feel u die you too bammmmmmmmmmmmmmmm ~ 16 years ago
morgan2000 said: no tin do u man................2 much money. i de fill u man.that maga must pay weyda good or bad,they must to pay.carry de go i de by ur side.2 much money. ~ 16 years ago
Padydebo said: maga pay? guy,efcc dey find u o,they want those control numbers .try go village go spend sometime.....urgly beat ~ 16 years ago
koolG said: U too big ooooooooooooo Maja must pay,but make we do am jeje. Kelly, I too bgadun UUUUUUUUUUUUU ~ 16 years ago
Donbig said: Maga must pay MAGA MUST PAY ME AS E PAY EZE EGO AND OTHER BIGER BOYS WEY MAGA DON PAY SCATER, MY OWN GO PASS THERE OWN COS I BE DON .SO GEE I SOO MUCH LOVE THIS UR MUSIC OO CARY GOO , AND WAIT FOR ME FOR X MAS I MUST GROOVE U WITH MAGA MONEY Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |