![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 74603 plays)Nigerian dancehall King Timaya with new joint Copy Link: rating: 3 stars/20 ratings Tweet Comments:~ 16 years ago
oluwasanjo said: ride o shame the critics wey no bliv say u fit blow bcos me i bliv say u go do more than dis egbere papa ! ~ 16 years ago
noel2ng said: blow on u moving train From all da dudes in europe we say go on we are behind u... soon we will get u dwn here in europe to perform LIVE we are working on it.... You tight.. PH CITY FOR LIFE...... SAIL >>>>>ON ~ 16 years ago
osajackson said: U BLOW MY MIND WIT DIS JOINT Big ups to naija men,we nor dey fail.timaya don remind bad belle ppl not to look down on anybody.the nxt star can be anyone amongst us NAIJA. much luv frm okinawa japan. ~ 16 years ago
snook_g said: na we b d de mama soldiers i hail u my guy.we all one.nuttin do we.carry on dey burn lyke fire. ~ 16 years ago
sandylee said: I love your moves lilian and sandra from the united states wish to tell you and all our fellow nigerians in the world that this song is a bomb. It makes us wanna come home immediately. You are really a star. ~ 16 years ago
knightsemperor said: u re just too much Allah na ur work u dey do. coz all ur muzik re too much. lz kudos to u. Happy new year. ~ 16 years ago
knightsemperor said: YEAH U'RE JUST TOO MUCH KING TIMAYA Ha i too luv dis song 4rom King Timaya. Allah i will tell my girl friend to luv dis musiz by force. Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |