![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 74614 plays)Nigerian dancehall King Timaya with new joint Copy Link: rating: 3 stars/20 ratings Tweet Comments:~ 16 years ago
blackjuice said: NOTHING LIKE GOOD MUSIC TIMAYA IS REAL AND GOOD, HE IS BORN TO SING, SO BAD BELLY PEOPLE MAKE UNA COMMOT EYE FROM HIM BODY MAKE HIM FULLFUL HIM CALLING. HE NEEDS OUR SURPORT, AND I BEG WITCHY PEOPLE MAKE UNA NOR GO KILL AM OOOOOOOO BECOS BETTER THING NOR DEY LAST FOR NIJA. BIG UP TIMAYA I DEY URSIDE, WHO GOD HAS BLESSED NO MAN CAN CURSE. ~ 16 years ago
cympo said: DA BOMB MY BRO U 2 MUCH, WEN U START WE NO KNO SAY NA SO E GO BE 4 P H, GUY U ARE TALENTED, PAPA GOD USE U BLESS US 4 NIGER DELTA,,,, ALL D WAY 4RM MALAYSIA... KEEP D GOOD WORK UP, U ARE REALLY PHYSICALLY FIT"..... ~ 15 years ago
emesone said: na u be this....? GOD DON USE YOU BLESS US MAN NO STOPING KEEP BLOWIN MAN..... ~ 15 years ago
osijubril said: dom blow i de feel ur music timaya for kibris badly we de for ur side has Niger delta youth. we de believe ur gist too must. them say u nor go blow mk dem go die. ~ 15 years ago
LadiieBrown92 said: Na Me be the Master whether u like-am wether u no like-am timaya don blow ! ~ 14 years ago
Hotnesto said: im no easy me too don blowooooooooooooooooo ooooooooooooooooooooo ooooooooooooooooooooo ooooooooooo ~ 13 years ago
love140 said: i love this jam am Sweet as my friends on face book always say to me on line so am in school at the same time still working as Body Tattoo Designer . Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |