![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 53944 plays)Copy Link: rating: 4 stars/13 ratings Tweet Comments:~ 16 years ago
funkebaby said: loving it hey timaya i tank u for dis song kos it reminds of me me and me, i cant be anyone and no one can be me, well if to say i be musican i 4 be timaya but since am not a musican am funke. one love bro ~ 16 years ago
rexpeters said: if to say timaya,u 2 much,if 2 say i b musician,i 4 bcum timaya,bt since i no b musician,i b mysef.guy u 2 much,i belive,na GOD dey do am 4 u,no b juju at all.keep it real man,more power 2 ur elbow,hails 2 all my naija delta guys dem uan 2 much ~ 16 years ago
prosper1010 said: hey big timaya timaya i feel like crazy when playing ur song..i cant never forget this track ..lol my russian bb love the track .. i feel u timaya...love muahhhhh ~ 15 years ago
esonu said: MR TIMAYA IF TO SAY U BE MILITANT,,U FOR BE WETIN?U FOR MENTION AM..U DEY TOO MUCH JOR ~ 15 years ago
ifyGod said: huhu timaya u too much men.if to say i be white man ,i for done be.................. ~ 15 years ago
uthmandauda said: Mr Timaya I CAN NEVER BE LIKE ANYONE COS NO BODY CAN EVER BE LIKE ME Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |