![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 75668 plays)E dey pain me so yeah Oh no E dey pain CHORUS (x2) Make dem talk Oun ton ri lobe, ton se waru owo Make dem talk Kulikuli poun kan, odi naira kan Make dem talk We want to know wassup, idi ti garri se won make dem talk VERSE 1 My brother which kind nonsense be this The name Nigeria self dey backfire You no fit get common gari for five naira For poor man to chop now mennn omo I tire For junction na so, so sandi police dey collect Agbero don take style leave picking pocket Na so dem eye balls go deh shine for dem socket And if you no drop egunje for dem na heavy racket Oya my friend pack your car quick, quick Wey your license or your twenty naira roja I no deh send you if your papa na ex-soja Na my salary government dey use dey grease dem shoulder Na so i drop money for ten more policemen B4 I count ten, I drop everything I earn Even the small salary wey I get from Tribesmen Na only God go punish all of dem (Amen) REPEAT CHORUS VERSE 2 Me and 2shot we wanna settle scores No need to rush all ye senators Egunje collectors, men in black against us Of course we gat the guts to burst Soja go, soja come Turn by turn won so doye idile Keran maje'le lasan lafi sole Our economy be like comedy Talent dey waste, no remedy See dem big belle, dem call am prosperity Bad man plenty pass ina we society 49 sitting, 99 standing pack us like sardine, Ye, ye, yehi yeh REPEAT CHORUS VERSE 3 Second hand goods plenty now like pure water For oversea Naija be the gutter Lagos state don full with plenty omota See everywhere not one aje butter Everybody na sharp man, no slacking This man dey give the next man close marking Hijacking money na solo runs now Na which level dis economy dey go, I bow Serious issues go dey lie inside coffin If dem discuss am, na very often No gocking umunamu talking Coded tunes, 9ice and I run things REPEAT CHORUS VERSE 4 Make dem talk how is being run Seka koju ibon si rawa ni oti lo Ije teje tete emaje dagunro Don't be offended if your name is on the roll Kayin mu, kasufe, ikan loma gbele Nigeria must be great, loju olo'te Bawo lase mase, eja ka sowo po Ka le olote kafi'mo sokan Hausa to Igbo to Yoruba, hey! Kafi'mo sokan REPEAT CHORUS Copy Link: rating: 4 stars/25 ratings Tweet Comments:~ 17 years ago
olasiz said: MAKE 'EM TALK (9ICE) Wonder if there is any Hip-Hop Artist that can sing chorus like this Mr. 9ice cuz for me, he is the best. 9ice ~ 17 years ago
morgan1 said: dem must talk!!! make dem talk hw dem take scatter 9ja with there magic,,,uhmmmmm dem must talk ooo!!!! Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |