Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

ashawo / Flavour n DJ Rex


Play / DL → ( 47542 plays)





Copy Link:


rating: 3 stars/15 ratings





Comments:

~ 15 years ago fineboy said:
OLD SCHOOL FLAVA
i love this song...

~ 15 years ago smiling877 said:
kool
not bad at all...

~ 15 years ago Honesthy said:
BLOODY
this so is bloody

~ 15 years ago obrynistelrooy said:
dis jamz na dieeeeeeeeeeeeee
na me be the eberi papa 1 of bayelsa

~ 15 years ago swatchlake said:
back 2 new schoooool
men,,,,,,,,,,,,,,i dey feel this gbedu.....old schoool,,,,,,back to new schooool....nothing do u at all......represntin,, ,,the esthern culture.....am lovin it.....

~ 15 years ago nnamdi1276 said:
na ba niaaaaaaaaaaaaaaaaaa (aleimesia) ashawo!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
una 2 much jo, dis song with my nkwobi n maya by side na carry go. u na dey make my head spin OLDIES forever

~ 15 years ago okoiyawo said:
niiiiice
sexy song

~ 15 years ago realkingslev said:
nice
am loving this song

~ 14 years ago Babyruthie said:
Chai!!!
since my winter holidays...3 weeks in naija...tis was my song frm d momen i landed!!Imagine!!i din wana accept the meanin of this song!!!all i kno...this is nice groove oooo!!!since then...i had been huntin for this song...cz the cd's i found ony had heavy re-mix...this is clean...hahahah!!!i go tell ma mama...i go tel ma papa...!!!!

~ 14 years ago jogurl said:
OMG
Diz song iz 1 of d best....men, u guyz r 2much....i dey feel diz gbedu cuz i go tell my mama oooo...hahahah.....ca rry go...nothin do una at all..

Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp