![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 36671 plays)where dem dey? arsenal fans n all...... Copy Link: rating: 3 stars/8 ratings Tweet Comments:~ 16 years ago
minehero said: u be mine padi this man is just too much, i dey gbadu your musics, keep it up brother. i hope to see you one day. ~ 16 years ago
Lumotz said: FAZE u too much omo guy , u are d best naija RnB artiste, (una u too much) even 2face no get mouth near u, once again u too much ~ 16 years ago
eazygeezy said: Faze u are gas....f dis man is the dream of the nigerian music industry............. ..... ~ 16 years ago
zakxnam02 said: U TOOOOO MUCH NA WHICH TEAM HIM MENTION FIRST?........NA ARSENAL FAN FAZE BE.....YOU ARE A STAR. NO ONE FIT STAND YOU. ~ 16 years ago
chizzzy said: diz man i which i can convert my sisters 4 u make give then the originality cus u too much bt one day i go 4llow hala ur name stay tilte man ~ 16 years ago
kunlekzy2002 said: i dey feel u............. dis man is highly talented,i cant do without dis track,pls keep it up Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |