Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Fly / 2face


Play / DL → ( 74218 plays)


New from the unstoppable album


Copy Link:


rating: 3 stars/19 ratings





Comments:

~ 16 years ago macino said:
Good n Bad
Good but bad for his standed. Tu face no offence bro but you have to do ur home work well b/4 u bring anythin out.Dis song suppose be new comers and written by tu face. Man for me i don hear so much good songs but dis one na shit.

~ 16 years ago childfeco4life said:
nothing
2 baba u don really fuck up. Wetin u dey do so? Na the r.kelly i believe i can fly wey u won copy or u wan really sing? Chei! u don really fuck up, i beg do ur home work as dey said.

~ 16 years ago tunnelly said:
ok
tu baba, u good no be small thing ....but sha u get enemies . me love this song too well. but u could do better

~ 16 years ago KENNETHO said:
guy.....
2face baba ..... i which u cud change ur ways....

~ 16 years ago fresh said:
yes o
at the moment dis is my best song of the album

~ 16 years ago prince_lori said:
FLY
TU BABA carry go if you like fly like witch or like angel or like eagle carry go your brothers they for china the pray for you make you fly higher. you too much good song

~ 16 years ago james1400 said:
i'm flying oooooooooooooooo
i love this music 2 baba keep it up.one love.i'm flying ooooooooooooooooooo

~ 16 years ago be9ice said:
fly
2 baba na where u fly go again nw u just 2much
even r kelly gbudu u cheers!

~ 16 years ago smat said:
tAKE D CROWN
u touch my soul tod marrow with u lovely voice. d lyric is too powerful 4 my imagination. u b d baba 4 africa misic.

~ 16 years ago smat said:
tAKE D CROWN
u touch my soul tod marrow with u lovely voice. d lyric is too powerful 4 my imagination. u b d baba 4 africa misic.

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2025. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp