![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 27862 plays)Today is Psquare's birthday and to celebrate it for their super fans they decided to release a super dope track called OMG! Free Me, trust me its nothing like the Terry G free me, its hot and banging, listen, enjoy, share and download ====LYRICS ======= Oh my God oh x2 Dem dey dey speculate Oya free me now Verse Wen we come around we dey shut dem city down We dey rock and boogey down We dey pop champagne Nd we no dey drown oh Why dey dey frown Why u dey frown Wen we dey ur town Why b say u no dey look around Den u go know say no be mouth oh Oh my God oh x2 Dem say we dey jazz oh X2 Some people dey mad oh say na juju we dey add oh (we dey add oh) Na d collabo Wey we dey do With our God oh na hin dey yakata Dey work oh Nobi today x2 Hook Dem dey hide Like Ray Charles Some of dey wonder Like Steven Wonder How we dey glad x2 No b man oh x2 Na God eh x3 Free me now Chorus Oya make u free me Free me Be yourself U Can never be me (omo na God oh) Verse Why u dey analyze Why u dey vex and criticise Na ma time I dey utilize We dey make my account dey arise If u sit down dere dey look oh Ur bank alert go dey minimize oh Nd if u won wear ma shoes oh Unwanu Check am out Whether na ur size oh Oh my God oh x2 Dem say we dey jazz oh X2 Some people dey mad oh say na juju we dey add oh Na the collabo Wey we dey do With our God oh na hin dey yakata Dey work oh Nobi today x2 Hook Dem dey hide Like ray Charles Some of dem dey wonder Like steven wonder How we dey glad (dey glad) No b man oh x2 Na God ehx2 Free me now Chorus Oya make u free me Free me x2 Be yourself U Can never be me (omo na God oh) Oh my God oh x2 Dem dey dey speculate Oya free me now Oh my God oh x2; Dem dey dey speculate Hook Dem dey hide Like ray Charles Some of dem dey wonder Like steven wonder How we dey glad (dey glad) No b man oh x2 Na God eh x2 Free me now [Chorus x2] Oya make u free me Free me x2 Be yourself U Can never be me (omo na God oh) Copy Link: rating: 5 stars/2 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |