![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 28854 plays)Mavin Records “mega superstar” Korede Bello unlocks a new single produced by Don Jazzy and it features raved jazz/soul diva Asa. The number which serves as a follow-up to the smash “God Win”is titled “Somebody Great”. Korede Bello teams up with Asa, who is one of his musical influences to deliver a super impressive cut. Verse I am no longer a child bear bear don show junior don grow oh na na hmmm I am so fit for my life eyin oluwa logo oh feranmi don go oh brother if I don dress dey go If you sabi me before as we dey sing ka kiri eko dem tell me story story oh but now I thank god for saving me thank god for loving me me I thank god for taking me Chorus From nobody to somebody To somebody wey dey spray millions To somebody wey go save billions Somebody great, eyon pataki From nobody to somebody Shebi na god wey dey do am for me Shebi na god wey go do am for you Somebody great, eyon pataki Hook Oh oh oh oh oh oh oh oh oh Somebody great, olo kiki Oh oh oh oh oh oh oh oh oh Somebody great, eyon kpataki From nobody to somebody Shebi na god wey dey do am for me Shebi na god wey go do am for you Somebody great, eyon pataki Verse from the day wey the doctor start announce say see wetin my mama baby bouncing the blessings just dey flow like fountain and it crush the sky, it high pass mountain angels dey join me singing my people and my boys dey join me dancing and jumping spiritual something and it’s true Na my voice will stop the bombing stop the bombing hey yi stop the fighting my people hear my voice and start uniting uniting cos all we need is one love one love one love one love one love I say one love cos that’s The way way we live Chorus From nobody to somebody To somebody wey dey spray millions To somebody wey go save billions Somebody great, eyon pataki From nobody to somebody Shebi na god wey dey do am for me Shebi na god wey go do am for you Somebody great, eyon pataki Verse Early in the morning get up put my shoes on and all I have in the world Is my guitar and my soul don’t know where this road leads don’t know what would strike me I just have to keep on pushing mo wa d’eniyan ti aiye pariwo ewo wan bi won se pariwo that’s the right thing Uniting but I’ll Be real just wanna be free cos when the music feels So alright everybody feels so right no matter what colour you are What we got is love Yeah Chorus From nobody to somebody To somebody wey dey spray millions To somebody wey go save billions Somebody great, eyon pataki From nobody to somebody Shebi na god wey dey do am for me Shebi na god wey go do am for you Somebody great, eyon pataki Hook Oh oh oh oh oh oh oh oh oh Somebody great, olo kiki Oh oh oh oh oh oh oh oh oh Somebody great, eyon kpataki From nobody to somebody Shebi na god wey dey do am for me Shebi na god wey go do am for you Somebody great, eyon pataki Copy Link: Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |