![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 17447 plays)Gearing up towards the release of his debut album titled “My Story”, DJ Spinall dishes out a club banger titled “Pepper Dem” which is produced by E-Kelly and features Nigeria’s top songstress, Yemi Alade. This tune would definitely rock club houses. ==================================================== Its E-Kelly Pepper dem Spinall pepper dem E pepper dem Mr DJ Pepper dem Spinall pepper dem Hook E dy pain you say I tanda like this say e dey pain you say I dy sing like this I too be fine girl abeg e no be beans You too be fine boy abeg e no be beans yekpa E pepper dem Mr DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem E pepper dem Mr DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem Eh pepper dem Pepper dem Say make we pepper dem Pepper dem Verse Pull up in a Rover pepper dem Ebu na Kala pepper dem Dancing jangilover eh ah Pepper dem Say e dey pepper dem Mo ti gba grammy oh Check Linda Ikeji Dem just dey yan my story story oh say e dey pepper dem chai Hook E dy pain you say I tanda like this say e dey pain you say I dy sing like this I too be fine girl abeg e no be beans You too be fine boy abeg e no be beans yekpa E pepper dem Mr DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem E pepper dem Mr DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem Eh pepper dem Pepper dem Say make we pepper dem Pepper dem Verse Say make we pepper dem Pepper dem Tatafo tatafo abeg where you dey go this your way na kolo pepper dem Tatafo tatafo Abeg where you dey go This your way no good oh If you see your brother failing Say make you help am Refrain If you see your sister wailing Say make you help am If you see say dem succeed Say make you join am If you see your brother see your sister anybody Make you roll up E pepper dem mr DJ pepper dem Spinall pepper dem Oya make we pepper dem E pepper dem Mr DJ pepper dem spinall pepper dem Oya make we pepper dem Eh pepper dem pepper dem wopa say make we pepper dem pepper dem pepper dem make e pepper dem I don talk pepper dem make e pepper dem E pepper dem Outro Spinall pepper dem Spinall oya What if pepper dem What if pepper dem She murder murder DJ spinall murder murder dem Eh so what if Eh eh what if We murder murder We wee murder murder dem so What if We murder murder We wee murder murder dem What if what what what if We murder murder We we we murder murder dem Copy Link: Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |