Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Final (Baba Nla) / Wizkid


Play / DL → ( 30769 plays)


Turn up with Wizkid‘s spanking new hit single Final (Baba Nla). Its a most Listen too!

LYRICS:
======================================================
(Producer: Legendury Beat. Songwriter: Wizkid)
Legendury Beats
Le le legendury beats
Legendury beats
Le le legendury beats

I get girl for my yard
Wey get big big baka
Wey dey make me feel amazing gal

I get one wey dey give me things
I need ahn ahn ahn

I get one wey dey make me feel nice,
She slow dance I no fit leave am girl

I get one wey one give me
Kids and leave ahn ahn ahn

Hook
But my gbedu is final
Wizzy baby, Baba Nla won

My girl wear designer
Everything wey I give am final ey yeh

I no like wahala
But Wizzy baby, Baba Nla won

Say my gbedu is final
When e drop, everybody
No dey tire ey yeh

Verse
All of the girls go do anything for my love
All of the boys go do anything for the money
Dem dey dance to my music, dem dey show me love
Girls wanna touch, wanna love, they want the loving

You know say I got one life, make I live am
See I don try, hustle hustle for street, I no lie
Now see me, I don dey chop life eh
Yah

Bridge

But my gbedu is final
The girls dem like wear designer

Wizzy baby kill the beat, I no dey tire
When the gbedu drop for club, it’s final oh oh

My girl dey make me lose my mind eh
I give her what she need

My girl dey make me lose my mind eh
Another girl I no dey see

Hook
But my gbedu is final
Wizzy baby, Baba Nla won

My girl wear designer
Everything wey I give am final ey yeh

I no like wahala
But Wizzy baby, Baba Nla won

Say my gbedu is final
When it drop, everybody no dey tire ey yeh

Verse
Who’s got the key to my Beamer
I say who am I The girl dem sugar
Call me the girl dem sugar
No one badder, number one, no one madder
I say who’s got the key to my limo
I say who am I
The girl dem dada, call me the girl dem dada
I run everything don dada eyy

Hook
But my gbedu is final
Wizzy baby, Baba Nla won

My girl wear designer
Everything wey I give am final eh yeh

I no like wahala
But Wizzy baby, Baba Nla won

Say my gbedu is final
When it drop, everybody no dey tire eh yeh


Copy Link:


rating: 5 stars/1 ratings





No comments yet

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp