Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

More than a friend / P-Square


Play / DL → ( 113341 plays)


Track from new album


Copy Link:


rating: 3 stars/20 ratings





Comments:

~ 16 years ago uno said:
abeg!!
i too like psquare abeg they too dey!!!!

~ 16 years ago dammy1409 said:
da bomb!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!
those guys are the bomb!!!! but i hope dem no go blow

~ 16 years ago yettop said:
e ti po ju
infact u people ar too much.bt just rember ALLMIGHTY GOD in all what u ar doin, ALLMIGHTY ALLAH will be wit u

~ 16 years ago arnoldibaba said:
fire..................................,,,,,,,,,,,,,,,,,
fire go burn people

~ 16 years ago omolade said:
mo feel yin
i`ve always love ur music ..................... ...............but this one is da bomb

~ 16 years ago horlerh said:
Real Musik
i love these guy,i love their style of music,i like their lyrics so cool

~ 16 years ago ennycares4real said:
always representing!!!!
i will always buy all your albums cos you guys cant just stop surprising me. I feel this song. thumbs up.

~ 16 years ago WENDY said:
wow
like ur songs boys

~ 16 years ago c-banks said:
Brap................................
sweet tune this guys are more than fly

~ 16 years ago funkyfreak said:
Awon Boiz feel d lyrics
Am back at ya'all
Am back at ya'all

Chrs

Gongo aso kutupu ahu anywhere I deh now
Gongo aso kutupu ahu any show I go now
Ajisebi Oyo Laari, Oyo o'shebi Baba eni kankan
I be double now aiye nlo E' o ri nkan

1st Verse
Gongo aso you know am on fire no be beans talk
Gongo aso you know eni foju ana woku ebora abolaso
This time no dulling
Everywhere weh i deh na party
Henessy nlo, Moet nlo, Barcardi nlo
We no go stop, till the break of da dawn bebe nlo

Forget say you owe money
Call your pady dem make una join body
Chikitos deh there dem wan follow judi
Party jolly, jolly party,
Fidi gbodi, make u shark scordi , make ur eye dirty
From now till eternity,

Chrs

Gongo aso kutupu ahu anywhere i deh now
Gongo aso kutupu ahu any show i go now
Ajisebi Oyo Laari, Oyo o'shebi Baba eni kankan
I be double now aiye nlo E' o ri nkan

2nd Verse
U be government worker u collect salary
Kamari kin ma gbomi gbin, kin ma jaye ori
Before i play lotto no be me

You know am ghetto solder
kakaki no be leather
Every friday for sandra's bar
Laroda ojo that kain weather

Life is too short you know nobody knows tomorrow
Dance away your sorrow, do like no tommorrow
Money speaking, speaking, any idea waiting, waiting
Tin baje demi, aiye gbo oorun mo, Gongo aso

Chrs

Gongo aso kutupu ahu anywhere i deh now
Gongo aso kutupu ahu any show i go now
Ajisebi Oyo Laari, Oyo shey bi Baba eni kankan
I be double now aiye nlo E' o ri nkan

3rd Verse
Gongo aso otiso ewo ile ewo enu oko
Gongo aso otiso see people on the floor
Gongo aso otiso my personality no matter at all
Gongo aso otiso all i want is catch some fun

Gongo aso tin ba nsile
Gongo aso if i buy bentley
Gongo aso kilode
Gongo aso eje kin jaiye mi
Eje kin saye mi
Jaiye mi, saiye mi

Chrs
Gongo aso kutupu ahu anywhere i deh now
Gongo aso kutupu ahu any show i go now
Ajisebi Oyo Laari, Oyo shey bi Baba eni kankan
I be double now aiye nlo E' o ri nkan

Outro

E juru, E juru, E juru, e juru
E juru, E juru, Mama e juru
9ice, u know understand
Bebe Nlo

Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp