![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 45275 plays)Mungo Park?? A very odd name for a song yea? For those that don’t know who Mungo Park is, he’s the Scottish explorer credited with “discovering” the river niger, even though we all know the river was there before mungo park was born. We’re digressing into history lesson lol. Anyways, the song is nothing about history, and everything about love, loving and trying to find the perfect mate. Korede Bello drops another afro pop song that has the chance of being a hit. Video features Don Jazzy, Seyi Law, and of course Korede Bello’s jerry curl [Verse 1] Oga Don Jazzy (tuale) When you go marry? Shebi you get the money Kilode, why you dey dulling Yesterday orobo Today na lekpa oh Shey na omo du du Abo mo pupa oh eh No kill yourself Pick one already Wetin you dey find Like you wan discover Mungo Park [Hook] Shey you wan, discover Mungo Park Discover Mungo Park Shey you wan, discover Mungo Park Eh discover Mungo Park Shey until you, discover Mungo Park oh Eh discover Mungo Park Eh le le le le, you better park You no fit, discover Mungo Park [Interlude] You dey craze Mmm Come here If I catch you Mungo abi Eh, Mungo [Verse 2] Auntie Patricia Party Patricia Men have been knocking And menopause is knocking Ko ko, who you go answer You still dey do shakara oh And if them ask you you say All men are the same But if all the same Toh pick one already E don dey look like you wan Discover Mungo Park [Hook] Shey you wan, discover Mungo Park Discover Mungo Park Shey you wan, discover Mungo Park Eh discover Mungo Park Shey until you, discover Mungo Park oh Eh discover Mungo Park Eh le le le le, you better park You no fit, discover Mungo Park [Interlude] You dey craze Mmm Come here If I catch you Mungo abi Eh, Mungo [Verse 3] Oga poke noser, kaii I pass my neighbor, walahi I buy my motor I say E fit me a lot oh Assalamualaikum, laikum Mualaikum salam, lam Aboki da horse oh You dey find juju for bottle (haba kai) If you say na juju Then go do your own No dey poke nose like you wan Discover Mungo Park [Hook / Outro] Shey you wan, discover Mungo Park Discover Mungo Park Shey you wan, discover Mungo Park Eh discover Mungo Park Shey until you, discover Mungo Park oh Eh discover Mungo Park Eh le le le le, you better park You no fit, discover Mungo Park (Repeat) Copy Link: rating: 3 stars/1 ratings Tweet Comments:Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |