Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Wonder / Don Prince aka Sampe Master Ft. BIG BEN


Play / DL → ( 12479 plays)


Eh.... Eh.... Don Prince dey here so... Sampe!................ (CH)> ''I wonder what'' (I wonder what) I wonder what people say I know oo........ ''I wonder how'' ( wonder how) I wonder how people say I do oo........ ''I wonder why'' ( wonder why) I wonder why people say I don't care aa........ ''But I no go mind'' (I no go mind) but I no go mind what people may say.......... ''If no be Baba,, body go dey do me parapara'''........... ''No matter wha'ta gwian,, I go dey shine like fire fire''........... ''Make you no mind dem, me I carry some pino-pino'....................................................Verse1........... Chiiy.... My school Life," My Body just dey do me like I do ruins," Some many things you do, wey make you rugbio," "If you no follow goromagharaji you be rugbio,".............................................CiCi mu Cici mu," Sampe!" I say na you be my baby boa," "Baby Boa" as you see I carry Jagaboa,".... Nobody go take you, wey me I no go know"............... "They say me na local, no matter wha'ta gwain I gonna give them my vocal,"Eh"""They say me na local, no matter wha'ta gwain I gonna give them my vocal,""........ Oh girl you make me Gaga Gaga oo yya',, o gaga gaga eh.. Oh girl you make me Gaga Gaga oo yya',, o gaga gaga eh........................................................(CH)> ''I wonder what'' (I wonder what) I wonder what people say I know oo........ ''I wonder how'' ( wonder how) I wonder how people say I do oo........ ''I wonder why'' ( wonder why) I wonder why people say I don't care aa........ ''But I no go mind'' (I no go mind) but I no go mind what people may say.......... ''If no be Baba,, body go dey do me parapara'''........... ''No matter wha'ta gwian,, I go dey shine like fire fire''........... ''Make you no mind dem, me I carry some pino-pino'.................................................... (Verse)"""They say me na local, no matter wha'ta gwain I gonna give them my vocal,"Eh"""They say me na local, no matter wha'ta gwain I gonna give them my vocal,""........ Oh girl you make me Gaga Gaga oo yya',, o gaga gaga eh.. Oh girl you make me Gaga Gaga oo yya',, o gaga gaga eh.........................................................(CH)> ''I wonder what'' (I wonder what) I wonder what people say I know oo........ ''I wonder how'' ( wonder how) I wonder how people say I do oo........ ''I wonder why'' ( wonder why) I wonder why people say I don't care aa........ ''But I no go mind'' (I no go mind) but I no go mind what people may say.......... ''If no be Baba,, body go dey do me parapara'''........... ''No matter wha'ta gwian,, I go dey shine like fire fire''........... ''Make you no mind dem, me I carry some pino-pino'.....................................................(Verse)"They say me na local, no matter wha'ta gwain I gonna give them my vocal,"Eh"""They say me na local, no matter wha'ta gwain I gonna give them my vocal,""........ Oh girl you make me Gaga Gaga oo yya',, o gaga gaga eh.. Oh girl you make me Gaga Gaga oo yya',, o gaga gaga eh..................................""Is your Boi Don Prince....""....... The Triple Ice Entertainment...""


Copy Link:






Comments:

~ 7 years ago donprince042 said:
Wonder
Music is my life. It is my form of love. If I didn' t have it, I wouldn' t be the person I am. Music makes the world go around. Its rhythm is our heart beat, its harmony the people who surround us. The melody is the gospel of our lives. Music is what lets us grow from a tiny seedling to a towering tree. It alone waters our roots, and feeds us new soil. Without music, our world would wither, and us with it. Music is life.

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp