![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 12351 plays)Yai It's your boy MD Paya in the house men The girl no dey tire She dey always dey our house men She dey dey our house 2 4 Mopol quarter Aso C stand up Mr Joe where you at Ya man Abuja city Fine girl mi like the way you move that sexy body Mi like your bom bom bay The way you waka, dey roll am, dey shake am, dey work it Dey make me wanna touch your ass Fine girl mi like the way you move that sexy body Mi like your bom bom bay The way you waka, dey roll am, dey shake am, dey work it Dey make me wanna touch your ass I go to this party wey na big boys party Wetin DJ dey play na MD busy body (Body body) Straight to the high table Then I order Guys assemble just dey dey wonder (That's right) Who is that fly nigga looking your highness The pretty lady on my table says am the finest (Finest) She say she likes me (Oh ho) I gat class Check the Tequilas Omoh first class (ah huh) After that you come and take a ride with me Let me take you round the city Make you feel my fantasy (Uh fantasy) I like the way you walk Let me take you to my world (World) Make I show you how I run the MIC girl I run the MIC even pass Eddy Remedy (Eddy Remedy) Inna the game girl I gat harmony (Harmony) I gat melody harmony melody All these things I go give it to you baby Break it down for me Break it down for me Girl you know that I really really want ya Break it down for me You're a beautiful girl (That's right my nigga I say that's right) Bring it close to me Bring it close to me (Me oh) Girl you know that I really really love ya Bring it close to me (This is one of the biggest boy inna the area) You're a beautiful girl (Paya) I came into the crib Hey diva how you doing Smile see as you fine when you do it Motion to the stage guys fresh, girls sexy Do that dutty wine make dem feel the twist Sugar you gather make me dey holla Baby be my baby mama Me and you go dey here together forever Any man wey tryna put asunder Omoh na back to sender Cause me no send am take am Beauty verses splendour Me and you go enjoy Others peace please make wuna no dey envy us Fine house with flashy cars Living an exotic Money cash come dey dey here dey plenty pass Flowing from the northeast Mi no be novice Bringing the best of love Out of the season Making good decision My Life, my world, my mission Cheers toast to all the host celebration Fine girl mi like the way you move that sexy body Mi like your bom bom bay The way you waka, dey roll am, dey shake am, dey work it Dey make me wanna touch your ass Fine girl mi like the way you move that sexy body Mi like your bom bom bay The way you waka, dey roll am, dey shake am, dey work it Dey make me wanna touch your ass Fati, Binta, Zainab, Ayusha Ki zo ki nuna musu harkan harkoki (Hakane) Patricia, Cynthia, Tina, Vicky Dey give me inspiration for singing (Naso) Naso Ngozi shake am go low Go low low low low low low And her body dey make me dey mental Cause e dey Make me dey feel the instrumental Break it down for me Break it down for me Girl you know that I really really want ya Break it down You're a beautiful girl Fine girl mi like the way you move that sexy body Mi like your bom bom bay Fine Dey make me nani nani Dey make me wanna touch your ass Break it down for me Break it down for me Girl you know that I really really want ya Break it down for me You're a beautiful girl (So so beautiful) Bring it close to me Bring it close to me Girl you know that I really really love ya Bring it close to me You're a beautiful girl (Beautiful beautiful beautiful) Yeah mi just dey smile My fine girl just dey nice My eyes dey shine She dey blink fine Feeling so high Yeah fly guys Mr Paya this girl dey make me going gaga Dey make me dey get rhymes Dey make me dey sing tight Oh no be lie girl e don tey wey I dey see you As I dey see you dey make me dey high oo Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |