Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

obodo / dat nigga raw


Play / DL → ( 71331 plays)


cool


Copy Link:


rating: 4 stars/9 ratings





Comments:

~ 16 years ago obase said:
love this some
brings back good memories

~ 15 years ago thejeo said:
omo menh
i dey some where now men

~ 15 years ago westminster said:
4 REAL
yeah man...We gettin down....we doin this
No time...no long thing

~ 15 years ago irisyes6 said:
ndi ibo na de best
ibgo land is blessed nice song water don enter pipe line.

~ 15 years ago ubakaghinwa said:
Abia alwz # 1
Abia o nweghi ihe mega anyi................. .....

Nigga raw nwanne ndewo................ ......

~ 15 years ago Alphonsus said:
GI NWA NA IGWE
YOU NAWA OOO ME I DEY FEEL YOUR RAP NO BI SMALL AT ALL
BECAUSE I DEY BAW FOR YOUR VOICE. KWEZE UNU EEEEEEEEE

~ 15 years ago knightsemperor said:
osi na nwata puro garaya
u be d correct igbo lyricists. just keep it up. ok. i wish u happy new year. NIGGA RAAAAWWWW.

~ 15 years ago ngozichi2008 said:
ABIA OBODO UKWU NA NAIJA.
HOME COMING SONG FOR THOSE WHO BELONGTO GOD'S OWN STATE ABIA.

~ 15 years ago obodoeshike said:
nigga raw for naija.
men this song dey bring my memory back to what is happening in my country nigeria with all the bad goverment and all those black wdows that call them self police harassing people any how. people have no right in their own country again but no matter what they do baba God stilly dey bless his children as we talented childrens too. so make una keep on telling them what they are doing one day they may change with shame.

~ 15 years ago dteez said:
na u
niggar raw na u bikoooooooooooooooooo oooooooooo

Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp