Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Do Me feat.Waje / P-Square


Play / DL → ( 43611 plays)





Copy Link:


rating: 4 stars/34 ratings





Comments:

~ 17 years ago ivasmi said:
una go wound oh
wahala de ohh!!

~ 17 years ago miklo said:
I fil dis song
My broda,dis 1 na bomb.it takes away sorrows 4 dos dat know gud music.kip it up!!!!!!!!!

~ 17 years ago Ciciba1 said:
I go do you more more more
p-square you are really good musician but you makes me reminds how i do my girl pussy

~ 17 years ago phemmie said:
HOT CAKE ALL OVER THE WORLD
I LOVE THIS TRACK SO MUCH BECAUSE THE CONCEPT IN THE VIDEO IS THE BOOM !!!!
kEEP IT UP P_SQUARE GOD DEY UR SIDE.

~ 17 years ago royalrambo1 said:
Watin Man Sabi e nor bi like medicine
If this song don't win the song of the year i will know there is a problem.
They are just too much ,i just can't stop playing this track over and over again everyday as soon as i come from work the next thing on my mind is to play this track.
I have refussed to play this track in the car coz i just can't concentrate when driving and playing this track.
P Square keep the FLAME BLAZZING God is on your side

~ 17 years ago bashiru said:
too much
i dey feel u guys keep it up.

~ 16 years ago useful said:
U guyz r representing
I can't hlp but rock dis music each time i heard dis song,cos it is off d hook.

~ 16 years ago miko7 said:
miko7
am jimm.i love this music. love you p.square keep on

~ 16 years ago MORGANS said:
GREAT DETERMINATION
THIS TRACK WANT MAKE ME KOLOOOOO, HOW UNA TAKE SITDOWN ARRANGE DIS KIND SONG? UNA TOO MUCH OOOOOO, D WAY EEH DEY DO ME NA SO I GO DEY DANCE D MUSIC DEY GO. UNA NO GO BLAME ME COS NA P SQUARE CAUSE DEY WAHALA WEY DEY MAKE ME DEY DANCE LIKE DIS.
INFACT D SONG TOO BAM. EVEN SAY WE NO DEY HOUSE NOW, FROM FOREIGNE LAND WE DEY HAIL UNA OOOOOOO

~ 16 years ago omoprettysholly said:
u guys r rockin it
u shuld come 4 my bash guys. come 2 tink of it pals, we shuld ave a group p square lovers. dont u guys tink so.

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2025. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp