![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 80849 plays)Psquare game over album Copy Link: rating: 3 stars/19 ratings Tweet Comments:~ 17 years ago
ugwumgbo said: one thing b say all man suppose get money,as poor man dey halla chinake moooooooooo wetin you dey holla ~ 17 years ago
Armageddon said: Why e be say.......... The former Goverment forced a Presidential candidate on us?. Why e be say P Square's new album sound like a continuation of their previous album,especially 'Do Me'. Why e be say...People go dey complain say these album no balm. Guy una tight jahre ~ 17 years ago
Ciciba1 said: Why E Say Our Elders they chop our money soo. We are now tired of what the Elders day do to our countries. ~ 17 years ago
bashiru said: dem say something . some say na dem demo u go play.tell dem say make dem go die abi na by madness dey worry dem guy make u no send any fbuck. ~ 16 years ago
alexopictureme said: y e be say y e be say naija still dey bad, y e be say nothing dey work for naija? y e be say p-square sabi music like dis? ~ 16 years ago
williams78 said: why e be say why e be say naija no dey try ,why e be say things no dey work well for naija ,why e be say na the right thing no dey fit come from naija,why e be say na only p square dey talk am,why e be say me i dey feel dem ,omo guy ona too much ~ 16 years ago
babieima said: na so bros i understand u,i no no why naija never change till now, man no fit say i come from that place, when u go come germany so i go see ur face too.......happy new y. Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |