![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 56583 plays)From dem mama album Copy Link: rating: 3 stars/22 ratings Tweet Comments:~ 17 years ago
Gochu said: 2 much pepper ... 1mil/shw ... com'on brodas got it goin on ... 4rm grass 2 grace 2 diamonds n saphires ... wetin ... nothing do u, ma broda ... u get mouth, 2oooooo much ... abeg carry go, God don bless u ... Hpe ur nxt album rocks also--- so u dnt bcme a 1 album flash in d pan ... cheers. ~ 17 years ago
soul_jah111 said: throw away twenty one gun shoot slut to you my brother u too much ,you be kings among slaves that what your songs bring to my mind .i love your music ~ 16 years ago
lulunumber1 said: Thx timaya is good for evryone! na wow u dey cool man. Keep it up God bless u ~ 16 years ago
dweapon said: chiaaaaaaa this song touches my spirit too much.i tire na.dirty dirty dirty dirty dirty eeh oh ~ 16 years ago
pman said: na so!!!!!!!!!!!!!!!! naija is hard men but nothing dey kpa timaya u don make am Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |