Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 42382 plays)Copy Link: rating: 3 stars/18 ratings Tweet Comments:~ 14 years ago
nichocomputer said: SMOKE THE FUCKING WEED TILL YOUR MOTHER FUCKING EYEZ BLEED..... WOW!!!!!!! YOUR MOUTH IS THERE YOU ARE THE MAIN MAN.....TERRY G YOU BE THE BEAT MASTER...... ~ 14 years ago
onydote01 said: terry G. you are too much broda i dey feel you . carry go . na your talent na en be that bro. well keep it up. emmy ~ 14 years ago
onydote01 said: oboy weting dey? oboy weting dey? you na done one of the area. i dey feel you bro . just brow like fire i dey your back. i wish naija go regalise kpooo . bro i dey feel your street credibility. e no easi my broda . carry go . me na your listena. if every body don tire to hear your swaga. me ready to buy all your swaga dey listen to house . kil me na ~ 14 years ago
thundersoul said: too much god don bless u so keep it up and make us your fans dey happy ~ 14 years ago
alimioladeji said: free madness na real song terry g no mind enemie,dis ur song na real song.... person wey talk say dis no sweet go madness free ~ 14 years ago
chukslove said: madman like ginger..intellectual ganger tile tile kolomanla...........d ey look me like maga............im gettin so high on marijuana.......sey mak i stop...... Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |