Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

free madness / terryG


Play / DL → ( 44509 plays)





Copy Link:


rating: 3 stars/18 ratings





Comments:

~ 15 years ago sherin said:
baba u too much
i dey feel u

~ 15 years ago kouga said:
QUESTION PLS
NA WHO SANG THIS MUSIC?

~ 15 years ago prettycoko said:
@Kouga
lol its terry g....

~ 15 years ago Armageddon said:
Ohi
Terry Free us.
Ohi free me join the freeing. See @ kaduna Independence Show @ NAF Club. We go make am happen.

Take it.

~ 15 years ago dudulomo said:
real good
this is a hot stuff

~ 15 years ago Moroz said:
TERRG DON COLO
i feel this mix dieeee terry ggg to much i dey wangolooooo

~ 15 years ago Amuwajoye said:
o boy
personally,i dont like Terry G but dis song na................... ..........

~ 15 years ago abrahamtaylor said:
FEELING THE SWAGGER
ABEG TERRY G NA MY MAIN MAN........... !I DEY GBADUN AM LIKE THE WAY I DEY FEEL MY SHAYO. ABI ....EJO EJEKI SANGOLO. SHAYO MASTER CARRY ON.BUT NA ME BE THE GINGER THE GINGER, NA ME BE THE SWAGGER, NA ME BE THE OLOMA THE OLOMA, THE PERSON WEY BE SEY HE DEY DRINK PARAGA

~ 15 years ago idowuade said:
hoooooot.............
am feeling da swags....

~ 15 years ago allyj said:
TERRY G U TIGHT...
I DEY FEEL THE SWAGGER.

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2025. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp