Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Yebariba Samboribobo Swagga Swagga Mix / Saucekid


Play / DL → ( 51317 plays)


By Sauce kid


Copy Link:


rating: 4 stars/10 ratings





Comments:

~ 15 years ago somuchpassion said:
hmmm...
yebariba samboribobo.... sounds like d name of a shrine anyway. abeg make u dey explain to us b4 we go dey invoke curse on ourselves all in d name of music o.

~ 15 years ago monehsticker said:
Swaga swaga
men u re three much i gbadu ur slanks nice party jamz 4 us

~ 15 years ago dickens said:
Swaggas trio
love dis song.sauce kid u are one hot rapper na u be fine boi.

~ 15 years ago hommie77 said:
yes
i totally agreed with somuchpassion nobody know wetin sauce kid dey talk evry body they dance put yebariba sabodobo sounds vodoo abeg give the meaning.... make e nor be say na your grandfather idol name you take dey sing and trust nigerians dem dey dance anyhow.

~ 15 years ago dantee07 said:
hi
the song is kul

~ 15 years ago deedy said:
lets go
dis guy is good like notine do am

~ 15 years ago Donchye said:
yyyyyyyyyy!!!!!!!!!!
helllooooooo!! i can feel my face.

~ 15 years ago sandra102ad said:
whaaaaaaaaaaaaaaa
these guys r toooooooooo much mann

~ 15 years ago nellydon001 said:
Yebariba Samboribobo
Infact where them mugus wey dey yankee wey think say na them be the bomb for hip-hop? They gas hide when they hear this song na.
This song's absolutely the bomb.

~ 15 years ago ushmoneyh said:
whaaaaaaaaaaaaaa
WOW........THANK GOD IS FRIDAY...WHaaaaaaaaaa aaaaaaaa.......sambor ibobo......na me bi finest boi

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp