![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 44637 plays)INTRO Everybody wanna dance with Timaya [Timaya dance with him] Ya dont know Cho Everybody wanna dance with Timaya Pick it up star CHORUS Pomporo pompo (x4) VERSE 1 Dont you wanna get down Baby, I'll give you my heart Everybody wanna dance Like you niggas wanna get it down [you are back again] Sometimes I get it down Like you niggas wanna do right now Everybody wanna dance Move your body to the beat [Chineke mu eeh] And to the tune REPEAT CHORUS (x2) VERSE 2 Everybody just dey enjoy oh Boys and girls in the club dey kolo See that girl, na so she dey demo So tay some girls dem go turn elebedo Them say Timaya too much eh Na me be the paddy them want to see eh Say every night and day them dey feel happy eh Them say the music e dey scatter their brain I say make una dance oh Make una flex oh Make una head bend down low I say make una dance oh Make una flex oh Make una head bend down low REPEAT CHORUS Copy Link: rating: 3 stars/13 ratings Tweet Comments:~ 16 years ago
Grtmimshak said: I like it It is a recompose of renown song by EEdris, this is a good attitude from Timaya. He's dona nice job with a good concept. Yo. the song is tight. ~ 16 years ago
olawale77 said: am a auther pls am agboola by name pls am talented in film writting i need a producer i will be glad if u can help ~ 15 years ago
MRJOEjoe said: I LIKE U SO MUCH TIMAYA........... TIMAYA IS MY BEST MUSIC. I LOVE TIMAYA IS A NICE GUY I HOPE TO SEE HIMM FACE TO FACE! Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |