![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 12291 plays)Independent Song... I promised that I will not give up on this problem of this Country until our Government start doing the right thing...since 1960 Copy Link: Tweet Comments:~ 6 years ago
KLAZZIKAL said: NAIJA GO BETA Lyrics Naija Go Beta G Klazzikal Omoeleye On The Beat Mastercraft On the Beat Mickey G Common Sound the Beat Let' s give Them Oya !!!1,2,3..Go Verse1, Listen let me u my brother Dis naija go beta, if dem like o Listen let me u my sister Dis naija go greater, if dem no like o Since 1960 wey get independent Our ruler oje kawon temi je niibe Dis naija is full of resources Awon to rule wa,Gan ni o boo si Dem think say we don' t value of dollar But right now, we don no pounds and dollar Baby ti seju, o gbale sagboju Awon say baba Fela gan daasi ( Hook) High Bishop dey for London !! Haa haa Pope dey for Rome !!! Haa haa Imam dey for Mecca !!! Haa haa Big Pastors dey for Naija Chrous Dem don carry our money go Dem think say we no go know Dem follow the down below Dem dey travel go chicago Dem dey call us Olodo, Olodo,Olodo Ropoto Dem dey call us Olodo, Olodo, Olodo Rabata (2x) Verse 2, I wonder why money go dey work Since 1960, wey Baboom go dey chop o Talo n sise, Talo n gbowo Dis naija wey we dey eh, Ati gboro Enough corruption, Enough confusion In our Nation, All we need is Solution(2x) REPEATE ( Hook) High Bishop dey for London !! Haa haa Pope dey for Rome !!! Haa haa Imam dey for Mecca !!! Haa haa Big Pastors dey for Naija Chrous Dem don carry our money go Dem think say we no go know Dem follow the down below Dem dey travel go chicago Dem dey call us Olodo, Olodo,Olodo Ropoto Dem dey call us Olodo, Olodo, Olodo Rabata (2x) I don blow the whistle now Pepe dem!!! Fela Anikulapo Respect !!!!!! Mastercraft On The Beat The End Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |