![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 50597 plays)Copy Link: rating: 3 stars/18 ratings Tweet Comments:~ 15 years ago
davidnorway said: P-Square any body try una na truck go hit them. I like this Track so much,make anybody no try them self,make una leave those guys to grow up and become big time famours in the world,danger full naija cause by our leaders,as for me i pitty student and masses in that Naija. Abeg una all Naija musicians make una help us shout let the leaders know and the world we need help to Oganise our country,make the world hear am say them no dey try.R.I.P to Baba Fela ,him tried his best for that country. ~ 15 years ago
boy2stick said: wahala dey see danger omo no be small thing na reaal wahala be dis p square for the first time in my life i hail una this two boys try die [BRAVO] ~ 15 years ago
niggas4realuk4 said: no be small tin men dis guys are very wonderful, dey are worthy of emulation. l lyk dia pattern. Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |