Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

No time / Bracket ft psquare


Play / DL → ( 79939 plays)





Copy Link:


rating: 3 stars/23 ratings





Comments:

~ 14 years ago amuasad said:
God is great!!!!!!!!!!!!
everyday u wake up and find ur self a life thank god.
i do thank him

~ 14 years ago onydote01 said:
my people!
my people , you guy got a wonderful stuff on here ...lol well i wish you guys best of luck cos it's not really easy . i wish you guy could be taken it like no separate . very nice out there . cool . emmy

~ 14 years ago Endybrown said:
more
i need bracket

~ 14 years ago agabazomo said:
NO TIME by Bracket ft psquare
I LOVE THE MUSIC, WE GO ROLL IT ONE DAY FOR NAIJA!!!!!!!!
BY HIS GRACE.

~ 14 years ago alimioladeji said:
no time wetin u won do just make it snapy
dis song na real and good song.....
anytime i sing dis song i remember dat good people they died and and rong people became hail...i luv dis song, let hail naijpals,bcos no other site sweet like...
let us go their naija bambam.....no long thing bracket

~ 14 years ago adorable19 said:
kolo
dis music dey make me kolo ae...

~ 14 years ago happf said:
hahahahal
i like that

~ 14 years ago chikeudo said:
no time
guys utoo much

~ 14 years ago China47 said:
NA TRUE YOU TALK
Better thing no dey last, my bros na so God talk am

~ 14 years ago ebudon said:
no too much time ,catch ur feelings
i blow this sound for my enemies,around world,,,,,,,,,,

Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp