Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

I Don Blow / Timaya


Play / DL → ( 63219 plays)


Song of Timaya latest album "Grace and Gift"

download at http://quick-coins.blogspot.com/

At the RIGHT side of the page.


Copy Link:


rating: 3 stars/17 ratings





Comments:

~ 14 years ago chukxie said:
kewl !
nice song .....

~ 14 years ago efe2004 said:
this boy go kill person
you are really good my brother, just keep up the good work..... God dey with u....... na God get power!!

~ 14 years ago frankoneri said:
You 2much Brother
God dey your side.

~ 14 years ago zicodollars said:
marijuana wey make me hama
timaya is just ifted,anytime i listen to is song am always dancing

~ 14 years ago radark said:
him 2 much
dis guy na de main person wey fit tek nigerian music go anywhere.
yu get am?

~ 14 years ago radark said:
again
u see wetin i tel u? see how i come back to coment.

~ 14 years ago China47 said:
TIM HIGH
Men you too much and it is a talent from God, Please keep it up

~ 14 years ago China47 said:
NA WETIN
I DEY WITH MY TIM HIGH

~ 14 years ago handsomesean said:
Ya Boy Handsome Sean Here
Timiya is d man men tellin u all dis from my base italy were am playing for football . I get high each time I listen to this particular song men.

A.K.A Sean

~ 14 years ago kyssme said:
TIMAYA NA U BIKO
I DEY FEEL HIGH BCOS OF DIS GBEDU

Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp