![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 20059 plays)The duo of R2Bees are on a hot streak of form right now. With fans still warming up to “Plantain Chips” and “Over” the Ghanaian ensemble unleashes yet another banging single. Christened “Embassy” the tune was produced by proven hitmaker – Killbeatz. LYRICS [Verse 1 – Mugeez] R2beees Yeh dem dey spy as if they care Only for you to know Na dem dey set the trap for there Eee I just dey look I take my chair We dey see too well oo Even we drinking all the beer Welldone alright R2BEES this 2bees that Bombocalt you don’t know from de start Ah dey see the girl dem so a chork Enter mi room and pass me the love She dey call call me I no dey call back, no never Ibi so wey you dey ee You dey look for me and am gone ee ee [Hook/Chorus] She dey like to follow go Se nepa la problem oo Girl ago give you the visa Ago be your embassy oo She want to go to America When we dey play we no get time Pass me the port for your Visa Ago bi your embassy oo Ago bi your embassy oo [Verse 2 – Paedea] Abi looking for a girl like you (?) I take you to my hood tema site 2 Girl Here bi getto but still life cool Baby you fine what do you want From the back or you want it from front We get razlor we get blunt We get loud fruntumfrum drum Ago protect you like safe s3x This be Paedea abi your pae check You remind me of my Ex from SHS Baby will you marry me say yes yes [Hook/Chorus] She dey like to follow go Se nepa la problem oo Girl ago give you the visa Ago be your embassy oo She want to go to America When we dey play we no get time Pass me the port for your Visa Ago bi your embassy oo [Verse 3 – Mugeez] Everything we having the gyal dem no So she wan ripe on the bad man doe She say whether inna sunshine, rain and snow Pick up pick up the thing Make dem flow multiple Gyal come to the door ready for the stampede and have it more Wetin you want a that you go get You say you want fly out to put on collect Ee ee we are ready to play Every girl wey follow me trace You reach immigration call on my name No dey bring no ticket a put you for plane ee ee [Outro] She dey like to follow go Se nepa la problem oo Girl ago give you the visa Ago be your embassy oo She want to go to America When we dey play we no get time Pass me the port for your Visa Ago be your embassy oo Ago be your embassy oo She dey like to follow go Se nepa la problem oo Girl ago give you the visa Ago be your embassy oo She want to go to America When we dey play we no get time Pass me the port for your Visa Ago be your embassy oo Ago be your embassy oo Copy Link: Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |