![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 46290 plays)Goldenboy Entertainment/DMW act Peruzzi unveils his first single since the announcement of his signing under the DMW imprint and it is a remix of his previous single “For Your Pocket” on which he features Davido. The track was produced by Speroach Beatz. LYRICS: [Intro] OBO!! Baddest Shabba, mad for your body like, Shabba Gum for your body like, Shabba Me I craze for your body like, Yea Baddest, baby [Verse 1 – Davido] You do my heart some kind way Disobey the rule pass one way Since I sabi you, I just dey discover your yanch Shey I be like fool wey you wan play Me and you mehn we don tey You been know me when I never get alert You’re so loveable, I’m in love with you And I wanna change your life My money Audible, money fall on you ten times Mad for your body like [Hook/Chorus] Say she no go give me love No go give me love wey I desire Carry your love oh Make you put your love for your pocket Say she no go give me kiss No go give me kiss wey I deserve Carry your kiss Make you put your kiss for your pocket Cos I be humble n—a I no dey like to buga Carry your love oh Make you put your love for your pocket Me I be humble n—a Me I no dey like to buga Carry your kiss oh Make you put your kiss for your pocket [Bridge] Shabba, mad for your body like, Shabba Craze for your body like, Shabba Me I run for your body like, Yea Shabba, mad for your body like, Shabba Run for your body like, Shabba Me I craze for your body like, Yea [Verse 2 – Perruzi] Shorty give me love like a love ray She do me love like a one way Shorty say she don’t wanna discover my heart So so so, She do me right in a wrong way Shorty run my heart like a runaway Make a man wanna recover my heart Indescribable!! You’re so loveable And I hope you change your mind I don’t play peekaboo You’re not easy to find Mad for your body like yeah [Hook/Chorus] Say she no go give me love No go give me love wey I desire Carry your love oh Make you put your love for your pocket Say she no go give me kiss No go give me kiss wey I deserve Carry your kiss Make you put your kiss for your pocket Me I be humble n—a I no dey like to buga Carry your love oh Make you put your love for your pocket Me I be humble n—a I no dey like to buga Carry your kiss oh Make you put your kiss for your pocket [Bridge] Shabba, mad for your body like, Shabba Craze for your body like, Shabba Me I run for your body like, Yea Aye, Shabba, mad for your body like, Shabba Run for your body like, Shabba Me I craze for your body like, Yea [Outro] This kind love!! e dey Do me some thing Girl I’ve been here before This kind love!! e dey Tell me some thing Wey them never tell me before Me I be confirm nigher They say I like to buga But I’m just living my life now Me ama sharp nigher No be say I like to buga Mad for your body like yeah Shabba, mad for your body like, Shabba Move for your body like, Shabba Whine for my nigher like, shabba Copy Link: Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |