Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Dance Kololo / Esongz


Play / DL → ( 14306 plays)


Dance kololo>> lyrics
eh,eh,they calling me esongz yeah,yeah yeah yeah yeah yeah yeah..my baby iniedo,wetin you carry dey make All the boys them hala...see wahala,
she cari overload o,she dey make all the boys dey spend dia money on top your body..
Anytime wey she enta,ahahannn my sheri dey scatter,girl i dey fall for you,anytime wey she enta,ur love cari gun i surrender,girl i dey fall for you,oh baby eh...i will neva leave you,i cnt do without you,oh baby eh..i can neva leave you,i will neva leave you,you dey make all d boiz dey
#CHORUS>>
Dance kololo,dance kololo,oh baby u gada oh baby o Danfololo,danfololo,ohima,i want to samplelolo samplelolo oh baby u make all d boiz dey dance kololo dance kololo..
Eh lekwa o,i geti money lekwa o ahnnn baby lekwa o,i geti money lekwa ahn,lekwa o i geti kudi paper o,ahnn sey lekwa o oh baby lekwa o,Amaka you know,Amaka you know sey me no go fall ur hand,me no go fall ur hand, the way dat you whine, you Killing me slow,
girl no go waste ur time,me no go waste ur time,oh baby vare vare swear u dey mesmerize me,yeah yeah yeah yeah am feeling ur eyes ur hips no dey lie hypnotise me,yeah yeah anytime weyshe enta,my sheri dey scatter,gal i...dey fall for you,oh baby eh..i will neva leave you,i cnt do without you,oh sheri eh,i can neva leave you i will neva..
#CHORUS>>
Dance kololo,dance kololo,oh baby u gada oh baby o Danfololo,danfololo,ohima,
i want to samplelolo samplelolo oh baby u make all d boiz dey dance kololo dance kololo..
Amaka..amaka you know,dey calling me esongz,na d boy wey dey sing songz,kez on beat,you know sey the music e sweet yeah......Oga zion one of africa,mamamamama...kez again o


Copy Link:






No comments yet

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp