Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Wind am well / Mo' hits Compilation with Ekillz


Play / DL → ( 22086 plays)


Wind am well if u know u gat wat it takes to make the dance floor go wild.


Copy Link:


rating: 4 stars/17 ratings





Comments:

~ 16 years ago tundalis said:
file
its too much the best naija music record no long thing

~ 16 years ago c-banks said:
Wonderkids!
Wat can i say that as not been said. these guys are superb.

~ 16 years ago bokore said:
keep winding
keep doing ur think.u guys are just too much.koko masters

~ 16 years ago orymz said:
This song is mad
Ikechuwu u get mouth... D'Banj you are mouthed... Don Jazy baba.. hey hey... FILE................ BABA AGBALAGBA.!!!!! This song is just so unique and mad. MO HITZ keep rollin

~ 16 years ago me4reall said:
BAD BOYZ !
If dem give una chance, una go fry iceblock. If I see una near my daugther or sister, I go pursue una comot before una go break person waist say e dey wind particulars. God save kokolets !

~ 16 years ago buki1 said:
Wind am well
i jst keep winding
dis song is too hot
i jst dey win' am well

~ 16 years ago cindywise said:
hmnnnnnnnnnnn
you need to see me do my thing. this song na die...........

~ 16 years ago littleniggi said:
2 much
if u no dey carefull this beat go make u
wind am till u crack ur waist lol

~ 16 years ago tboy06 said:
hot
keeep it up mo hit record

~ 16 years ago amechi007 said:
Fire
Dis song is off da hook. Naija is off d hook. Well don Ibo boy

Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2024. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp