![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 100387 plays)classical hitsong from Nigerian artiste timaya INTRO ya ya ya ya ya (x3) Are your ready CHORUS They call me Timaya Just because I'm getting higher Make una leave me alone Say Timaya dey hot like fire I say mama them know [mama them know] I say papa them know [papa them know] I say no time oh for anybody oh Well, I say mama them eh papa them eh I say no time oh say no time oh For anybody oh VERSE 1 Timaya na my name Bad belle people them dey ashamed Them think say I no go make am oh but now, na them dey shame oh I say this na my life No be about fame This na my music I dey 'pon the game HOOK I say mama them know say mama them know say papa them know Thats why REPEAT CHORUS VERSE 2 When I say Timaya na my name Wine and Brandy no be same Everywhere I go them dey shout my name Say God don bless me I no dey claim oh - eh ah I say this na my life No be about fame This na my music I dey 'pon the game REPEAT HOOK REPEAT CHORUS VERSE 3 Make una see the bad bad people wey want to use Them think say them fit just sit we down and try to confuse us Make una tell them oh Jehovah dey by my side oh Lai lai, I no go lack oh My own don better iyo Well I say make una tell them oh Jehovah dey by my side oh Lai lai, I no go lack oh My own don better iyo REPEAT HOOK REPEAT CHORUS Copy Link: rating: 3 stars/32 ratings Tweet Comments:~ 17 years ago
jojoarmani4u said: Burn like fire guy u too much , bad belle people dem dey shame , na ur music be this , i beg continue , you are diong a good music . BURN LIKE FIRE ~ 17 years ago
soboh said: Timaya, Nawa Tim my guy this ya muzik na real gospel, because some people go just see person write am off, say u no fit make am like say na them be God tim na u biko, if jehova dey ya side u no go ever lack and when u make am come hammer, begin drive hummer jeep na them go still come dey dobale 4, make them live us alone jare, because i dey hot like fire and them no go fit handle me all, una hear make una live me alone oh ~ 17 years ago
shola353 said: timmmmmmmmayyyyyyyya!!!!!!! call me timaya..........e hot like fya!!!!!! Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |