![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 100393 plays)classical hitsong from Nigerian artiste timaya INTRO ya ya ya ya ya (x3) Are your ready CHORUS They call me Timaya Just because I'm getting higher Make una leave me alone Say Timaya dey hot like fire I say mama them know [mama them know] I say papa them know [papa them know] I say no time oh for anybody oh Well, I say mama them eh papa them eh I say no time oh say no time oh For anybody oh VERSE 1 Timaya na my name Bad belle people them dey ashamed Them think say I no go make am oh but now, na them dey shame oh I say this na my life No be about fame This na my music I dey 'pon the game HOOK I say mama them know say mama them know say papa them know Thats why REPEAT CHORUS VERSE 2 When I say Timaya na my name Wine and Brandy no be same Everywhere I go them dey shout my name Say God don bless me I no dey claim oh - eh ah I say this na my life No be about fame This na my music I dey 'pon the game REPEAT HOOK REPEAT CHORUS VERSE 3 Make una see the bad bad people wey want to use Them think say them fit just sit we down and try to confuse us Make una tell them oh Jehovah dey by my side oh Lai lai, I no go lack oh My own don better iyo Well I say make una tell them oh Jehovah dey by my side oh Lai lai, I no go lack oh My own don better iyo REPEAT HOOK REPEAT CHORUS Copy Link: rating: 3 stars/32 ratings Tweet Comments:~ 17 years ago
bellababy said: Timm TIZZZLE Wot can I say, true NAIJA TALENT to the core. Repping all the way!! First heard this song in a Club, and i cant get enough of it. Peace out N-TOWN DOWN! ~ 17 years ago
pryncehenri said: timaya wats up tim.oboy wat is still keeping ur video.if u no shoot dat album i will not be happy with u bcos pirates are really dealing wit u.dey will video u in a concert nd start sellin it.i love u man. ~ 16 years ago
mummiespet said: Timaya So so good,missed Nigerian clubs and cant wait to be back home ~ 16 years ago
MEEZAK said: hey do anyone knows how to dance timaya...if u no know make you holla at me...i dey give lesson ~ 16 years ago
teesol said: heloo am using dis oppportunnity 2 make a big shout 2 all my pal , telling them l love them all. ~ 16 years ago
sojat said: timaya helloooooooooooooooo ifeeel good listen to this music what about you guys ~ 16 years ago
jumibabs said: timayahhhh.............. oh ma days .....dis is gud man ........i really luv nigerian music now .......ummmmm....... nursing is boring ppl........ Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |