![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 100395 plays)classical hitsong from Nigerian artiste timaya INTRO ya ya ya ya ya (x3) Are your ready CHORUS They call me Timaya Just because I'm getting higher Make una leave me alone Say Timaya dey hot like fire I say mama them know [mama them know] I say papa them know [papa them know] I say no time oh for anybody oh Well, I say mama them eh papa them eh I say no time oh say no time oh For anybody oh VERSE 1 Timaya na my name Bad belle people them dey ashamed Them think say I no go make am oh but now, na them dey shame oh I say this na my life No be about fame This na my music I dey 'pon the game HOOK I say mama them know say mama them know say papa them know Thats why REPEAT CHORUS VERSE 2 When I say Timaya na my name Wine and Brandy no be same Everywhere I go them dey shout my name Say God don bless me I no dey claim oh - eh ah I say this na my life No be about fame This na my music I dey 'pon the game REPEAT HOOK REPEAT CHORUS VERSE 3 Make una see the bad bad people wey want to use Them think say them fit just sit we down and try to confuse us Make una tell them oh Jehovah dey by my side oh Lai lai, I no go lack oh My own don better iyo Well I say make una tell them oh Jehovah dey by my side oh Lai lai, I no go lack oh My own don better iyo REPEAT HOOK REPEAT CHORUS Copy Link: rating: 3 stars/32 ratings Tweet Comments:~ 16 years ago
Grtmimshak said: cool timaya is good artist. i Bet he was inspired by African china and faze, ..... ~ 16 years ago
agbons4real said: U TOO MUCH Any time i listen to this music i feel like coming back home.nothing do u. ~ 16 years ago
spunpin said: tima baba u no wetting dey i just dey feel your song nothing do u anything wey pa na witch ~ 16 years ago
davidzita said: timaya wetin timaya mean abeg make una help me ask am. but sha i love the music and the guy too but him no go like me Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |