Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

timaya timaya / Timaya


Play / DL → ( 101117 plays)


classical hitsong from Nigerian artiste timaya

INTRO
ya ya ya ya ya (x3)
Are your ready

CHORUS
They call me Timaya
Just because I'm getting higher
Make una leave me alone
Say Timaya dey hot like fire
I say mama them know [mama them know]
I say papa them know [papa them know]
I say no time oh
for anybody oh
Well, I say mama them eh
papa them eh
I say no time oh
say no time oh
For anybody oh

VERSE 1
Timaya na my name
Bad belle people them dey ashamed
Them think say I no go make am oh
but now, na them dey shame oh
I say this na my life
No be about fame
This na my music
I dey 'pon the game

HOOK
I say mama them know
say mama them know
say papa them know
Thats why

REPEAT CHORUS

VERSE 2
When I say Timaya na my name
Wine and Brandy no be same
Everywhere I go them dey shout my name
Say God don bless me
I no dey claim oh - eh ah
I say this na my life
No be about fame
This na my music
I dey 'pon the game

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS


VERSE 3
Make una see the bad bad people
wey want to use
Them think say them fit just sit
we down and try to confuse us
Make una tell them oh
Jehovah dey by my side oh
Lai lai, I no go lack oh
My own don better iyo
Well I say make una tell them oh
Jehovah dey by my side oh
Lai lai, I no go lack oh
My own don better iyo

REPEAT HOOK

REPEAT CHORUS


Copy Link:


rating: 3 stars/32 ratings





Comments:

~ 16 years ago edumega said:
bros
any time i listen to dis music i feel like come back to nija

~ 16 years ago Dupsyexotic said:
I LOVE
that song

~ 16 years ago catherinekelly said:
TIMAYA
Men i'm one of the greatest fans of Timaya! when i get any of his song i feel like danc* to the fullest

~ 16 years ago prosper1010 said:
gush rap
this guy u wanna kill me.. philippines girls so much love timaya rap... in da club ...ama gonna dance now... i love u timaya. world are hearing ur voice..en en en mach ur foot on ground boyz!

~ 15 years ago walantine4luv said:
NICE MUSIC
JUST TO HOT

~ 15 years ago angel-oflove said:
timaya
u too much

~ 15 years ago austin2010 said:
Na only God
I be think say na me alone love the song for China. Come hear how Chinese dem di sing the song. Funny uhn! Chop for your sabi. Na only God my Bros.

~ 15 years ago favourch said:
o boy
wetin una mean self, no mata what people wey dey un top do,wetin i no be say ,baba GOD pas dem, Romans 6; 23 say , the wages of sin is death, if u do good /bad na 4 ur head

~ 13 years ago Ndeutala said:
TIMAYA
Timaya is the best!

~ 12 years ago lorel01 said:
b
no time

← Previous  | 

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2025. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp