![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 13053 plays)INTRO Oshey Lemonbizzy ye ee Paulsmith Leleyi ye e ye e (Won Ni) HOOK Ojo kan ni tole One day for the owner See I dey hustle everyday Respect to my maker I no say my hustle go pay That's why I keep on pushing the game Cuz hustler has a pay day Kosi orun rara CHORUS Owo Anu ee Owo Ajeee ee Owo Anu ee I say baba I need your blessing Owo Aje ee Owo Anu ee Owo Aje ee I say baba I need your blessing VERSE 1 Down on my knees everyday I dey pray to baba like Change my story make way baba gbemisoke 365 days Lori titi Oluwa make way e no easy Man dey hustle biti molue Oh My Gad I need your blessings Mama call me say make I no rush Pe ibi ti nma de ni nma de de Make I no stop to dey grind make I keep on to dey pray pray peeee REPEAT CHORUS REPEAT HOOK VERSE 2 Laye mi Wale Mi Wale Mi Aje Aje Aje Aje Na pesin wey work Na him must to chop oo Why I go dey work And Baboon go dey chop oo Iyee Iyeeee Ani Mio fe shey eru egbe I want to make my mullah Make Otedola be my Caliber I dey pray pray yeee ye REPEAT HOOK REPEAT CHORUS Outro Paulsmith Again ooo ye ye ClikBassEntertainment Lemonbizzy Shoutout To My Gees in the house YoungTmoni ye ee Austin Baba ye ye ye yeeeee Thank You Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |