![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 12325 plays)Intro: Testimony from Fire Survivor Chorus Kilode kilode ayanfe mi Kilode Omije omije nbo loju mi omije Iwo leni tokan mi yan Now you have gone far away Iwo leni toluwa mi yan Oooo faraway Kilode kilode ayanfe mi kilode Omije omije nbo loju mi omije Why'd you have to go Ooooo have to go O do me so Why you do me so Bridge: My hearts so so broken Your tongue is no longer talking legs no longer walking Got a grown man broken Uh Ahhhhh aaaaa Ohhhhh oooo Won fe so ile ola di ahoro Wanna turn the palace into a hollow Ohhhhh oooo Ahhhhh aaaaa Verse: Won ni ka dibo ibo osi se awon ta yan sipo loun se iku pa wa Dem sey make we vote sey e go better since we don dey vote sey e better, if you ask me who i go ask? Omawunmi but I no fit do nanny who will take care of me when you kill mummy Kleptocratic leaders holding us to ransome kidnap your freedom magodo na mansion Every weekend we dance rejoice Thank God it's Friday forget rejoice tasere sope sunday na church friday la nkirun, adura yi npoju prayer without action ofo ba nta We cast and bind, but loose our souls vanity on the gram youths head dey roll Money ritual yet baba is poor, where you see dem print currency with blood Role models in the market looking away, the few wey dey talk dem sey we no dey make, na envy and jealousy-player hate. If you bad you good, if you good you bad who get morals no dey trend Am badder than you check my account more followers na him get endorsement let's give him some more that's the new fulfillment depression dey rise lagoon sacrifice plateau wey i serve dey flow with blood 2002 cantonment blow 2018 tanker still dey blow Ah Kilode Kilode how malu life go value pass my own, benue to east many deceased to farm on your land you need more than hoe, senate dey sleep kasala dey burst one of their own dey dance for us Agba wa loja ori omo nwo those wey spoil naija dey share and plot After election their promise no dey land, canada is the new canaan, brain drain relocation Ayanfe see your skeleton; dislocation Security na zero, employment is gone, ambulance no see road traffic na die. Action and reaction cause and effect sey na only Naija dem curse with defect Culture, tradition is lost in the pop five year old pupil her cherry was popped Solution is simple let us reflect, love one another no one should neglect Ejowewe full for twitter social is fun but let us stay woke before all man begin to buy and carry hin gun Prayer is key but we don loss padlock Ayanfe you will rise by the grace of God, bekun pe daale ayo nbe lowuro Redefine naija let us forge ahead Before you go back to dancing hear this Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |