![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 43881 plays)X3M Music singer and one of Nigeria’s most talented acts, Simi teams up with iconic Nigerian singer, 2Baba to serve a remix to one of her widely accepted singles, “Original Baby“. LYRICS: [Verse 1 – Simi] Am just an ordinary girl sitting I a hall way I no dey turn up o, cos am a little boring, ahaha But am the life of the party cos am kinda funny Money don’t drive me, I drive my money, Eh ah [Pre-Chorus] Well naso the thing be, me I no go force you to love what you see Eh Eh Because I come in peace, and am it peace it, that’s all I need Eh eh Everything is not for everyone and that’s okay Eh Eh Naijaextra.com You Better take me as I am, I’d be better but I’d never be somebody else [Chorus] Original baby, Eh wherever you go be yourself Original bobo, ah ah you can never be somebody else Original baby, Eh ah, whatever you do better be true, Original Bobo Jor o, no matter the pressure be yourself [Verse 2 – 2Baba & Simi] See for this life everybody ISSA bonafide member Everybody get name wey dem dey answer You no go fit to use my IV make you enter Hola Hola And as you enter at the same time make you attend to your matter naijaextra.com Open your eye make you no go enter gutter No be every door wey open you go enter Hola Hola [Hook – 2Baba & Simi] Because everything’s not for everyone And that is okay-ay-ay Count your blessings one by one and Jeun Soke Eh eh It doesn’t matter how e be It doesn’t matter where e be It doesn’t matter who e be It doesn’t matter what you see Anyhow make you never be somebody else [Chorus] Original baby, Eh wherever you go be yourself Original bobo, ah ah you can never be somebody else Original baby, Eh ah, whatever you do better be true, Original Bobo Jor o, no matter the pressure be yourself [Verse 3] See nobody perfect no be lie Have got flaws I can’t deny, but nah everybody get im personality oh My guy make you live your life Person wey love you go love you die But you can never satisfy society [Outro/Chorus] Original Baby, Anyhow wey e be make you no go ever play yourself, don’t play yourself o Original Bobo, if them like make them talk boy you gats show yourself o Original Baby, Jowo o you better just be yourself Original Bobo, no matter where you dey my brother No matter who you be my sister oh oh Original Bobo, don’t let nobody tell you that you’re not good enough o Original Bobo, say babe you are the best, don’t let nobody stand in your way Everyday, you are the best Original Baby, you can’t be like nobody, no matter the pressure be yourself Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |