![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 31367 plays)Maro which means ‘dance’ in Yoruba, is produced by Mystro. The song has a high tempo dancehall beat with the synchronization of different traditional musical instruments which gives it a unique sound. As the song progresses, Orezi takes the “THE SMALL GIRL BIG GOD” phrase that’s trending on social media to create a comic feel in the song with Slimcase’s authentic harmonic delivery of Yoruba lyrics. (INTRO) =It’s Mystro on the beat baby= Ruby, Ruby Lanshy Lavish spenders lawon goons yi Owo t’o to start up business, won a de lavish e lale ijo kan Ah baba e, baba e; mother foka (VERSE 1- Orezi) The money wey we get oh, e no dey finish And when we dey the place oh, we dey hurt their feelings oh oh ohh The money wey we get oh, e no dey finish, eh Oh baby no dey pose oh, come whine for daddy, eh No dey form acitivity oh eh (CHORUS) Maro Maro, Maro baby eh, Maro Maro Maro, Maro baby eh Ko Maro Maro Maro, Maro baby eh, Maro Maro Maro, Maro baby eh Ko Maro (HOOK) If you know say you sabi dance, [sisi baby] show them say you sabi dance [ih] Small girl, big god [fatty bumbum] Shake am make I give you cash (Orezi- VERSE 2) Girl I like the way you whine that thing Bring your body baby next to me yea Orezi for the Presido [Presido] You’ rocking with the best oh [yea yea] Girl’a come and whine it oh Mr DJ make you turn it oh [oh oh] B’o sen redi you deserve some accolades Accolades; you deserve eh (CHORUS) Maro Maro, {ah ah} Maro baby eh, Maro {kasa} Maro Maro, Maro baby eh Ko Maro {oh baby} Maro Maro, Maro baby eh, Maro Maro Maro, {ah ah} Maro baby eh Ko Maro {on a} (HOOK) If you know say you sabi dance, [sisi baby] show them say you sabi dance [ih] Small girl, big god [fatty bumbum] {je kon mo} Shake am make I give you cash (Slimcase- VERSE 3) Wa, s’o mo face yi? Otunba Lamba Emi mo ko Lavish; am a big baller Mo ti ball pelu Sistosis, eyan Orezi Ruby, Ruby Lanshi; aye Wizy T’alert ba wole, e ti rogo Awon omo ele ti mo si wonu Prado Bouncers n lo bi 30, a ma boju e je Omo fo rekereke, aye bowo je Mr Barman- ice; more ice (CHORUS) Maro Maro, Maro Maro Maro baby eh, Ko Maro Maro Maro, Maro baby eh, Maro Maro Maro, Maro baby eh Ko Maro Maro Maro, Maro baby eh Maro, Maro Maro Maro baby eh, Ko Maro Maro Maro, Maro baby eh Maro, Maro Maro Maro baby eh, Ko Maro (VERSE 4/OUTRO- Slimcase) Urh urh, Sensami Ganja Nononono, VIP lo wa oh, VIP lowa O le ma wa bereobo n VIP oh O le ma wa d’oorun n’le bi, o ti ye e? Ta lo so pe o tele wa? O gba clinching wonu VIP O ni iwo big baller; baba e, mother; mother foka Oloorun ara e, o le ma wa no breadi, o ti ye e? Slimcase in the building; uhhhh Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |