![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 45839 plays)Fresh from the stables of X3M music, here’s “I Dun Care” by Simi. The singer who hasn’t released any material this year except a few features here and there following the huge success of her debut album “Simisola” rolls out a new single titled “I Dun Care“. Simi – I Dun Care Lyrics [Verse 1] I call you baby Some people don’t know I call you baby Hmmn, they say am crazy, No be my fault oh, you drive me crazy E get as e dey do me, I carry your matter for my head Oya fa mi sodo re; baby mi show colour re I gats show say am feeling you I go follow you as you dey follow me And they gats know say na me and you I wanna show you off, sho le wa sodo mi? I no be shy girl, oh Lord, you’re the one that I like And anybody wey mind oh, wetin them dey find oh? [Chorus] Ah, won ni mo be (won ni mo be oh) But I Dun Care oh (I Dun Care oh) Iwo ni mo fe (iwo ni mo fe oh) So, I Dun Care oh (I Dun Care oh) Won ni mo be (won ni mo be oh) No, I Dun Care (I Dun Care oh) Iwo ni mo fe (iwo ni mo fe oh) So, I Dun Care oh (I Dun Care oh) [Verse 2] Eh, you light my fire, I wanna be Simisola your flower Eh, you give me Dollars, You no dey tire oh, Yemi My Lover Say you na be the one, you’ da very one As you dey do me, baby carry on The way you love me, won beri gan Gbogbo won beri gan ohh; gbogbo won beri I gats show say I dey feel you I dey follow you as you take follow me And they gats know say na me and you I must show you off t’o ba wa sodo mi I no be shy guy; oh Lord; you’re the one that I like oh yea And anybody wey mind oh, wetin them dey find oh? [Chorus] Ah, won ni mo be ohhh (won ni mo be oh) But I Dun Care oh (I Dun Care oh) Iwo ni mo fe (iwo ni mo fe oh) So, I Dun Care oh (I Dun Care oh) Won ni mo be (won ni mo be oh) But I Dun Care oh (I Dun Care oh) Iwo ni mo fe (iwo ni mo fe oh) So, I Dun Care oh (I Dun Care oh) [Verse 3] Oh no, if they say I too loyal *eh eh* If dey say I too love am ohh *I Dun Care* They say I too talk am, but I don’t care oh No, I don’t care; they say I too like am Say I too brag, I don’t like show oh They say I too shout am, no, I don’t care oh [Chorus/Verse] Oh, won ni mo be oh oh *won ni mo be oh* No, I Dun Care oh *I Dun Care oh* Iwo ni mo fe ohh *iwo ni mo fe oh* So, I Dun Care *I Dun Care oh* Na you gimme love *won ni mo be oh Me I really don’t care nana *I don’t care oh You gimme sugar *iwo ni mo fe oh Sugar baby *I Dun Care oh They say our own too much *won ni mo be oh* Ko le ye won baby *I Dun Care oh* We take it slow, we don’t rush *iwo ni mo fe oh* Tete ma bo baby *I Dun Care oh* Won ni mo be oh oh *won ni mo be oh* But I don’t really care nana *I Dun Care oh* No time *iwo ni mo fe oh* It’s no lie *I Dun Care oh* [Outro] Oh ohhhh, oh nonono I Dun Care oh, I go follow you as you take follow me I Dun Care oh ohh I Dun Care Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |