Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

Naija E Go Happen / BolaGold


Play / DL → ( 12472 plays)


I believe in One Naija
and i also believe that Nigeria can still be fixed up...despite all that has happened and all that is happening in the Country presently.
Many songs has been sang or released about Nigeria and it's economic growth...and still yet, things are still the way it is..
But if we could make this song our second National Anthem...I believe things would turn around for Good In Nigeria.
Because ever since i was a kid... I've always wished that things goes on smoothly in my beloved country "Nigeria"
We shouldn't leave the workload on the Government alone...we are all part of the re_structuring of the Nation's Economy
Below are the lyrics of the song....

LYRICS__

I love my naija...beta naija
so much to say
Make u listen
yeh! yeh!
make u listen
so much to say
make u listen

PRE-VERSE:
Dis my Naija eh! (yeah)
Na d Giant of Africa (yeah)
Dopest in Africa yeh (eh)!
Every youth working....wooorrrking (yeah) ( oh nana)
Whether na Business
abi na Office
O' yeah!
yeh yeh...
But if to sey all these tins go dey sare-sare
e for be sey me and you no go dey manage....
to dey shakii Garri withii kuli-kuli (eh!)
Abi na puri-puri
Ma people deserve to dey live aright
to dey standii attise no be like Police
4 evithing dem dey do....
Positivity..............No negativity!


BRIDGE:

But if to seyyyy...tinsi good ooh....tinsi smooth ooh..
e for be sey we go dey SMILE
but as to seyyy....e no too good ooh....e no too smooth ooh...(Yeh)!....Belive!
NAIJA...E GO HAPPEN (believe) (CRAZY VOICE)


CHORUS:
Good Governance (ehhh!)
Steady Nepa (eh! ah say....)
Free Internet
NAIJA....E GO HAPPEN (Believe)
Corruption No go dey
standard education
Employment
NAIJA...E GO HAPPEN!!!

VERSE 1:
Good people....Great Nation
We dominate the African...continent
In all we do...We no dey Dull...na Godii make am so..
But there's still something that is killing dis economy..
D Govument dey workuu all day and night....yeeh eee....
but still on dat....corruption dey... deception dey....and alli shit dey....
eet....i Belive that u and i can stop the allll the bad bad tins.


VERSE 2:

I believe in a Nation..(Naija)
ma money and ma hustle...where e go dey?(Naija)
kata kata wey dey sup....Go soon turn betta...abegii helep me....confam am(Naija)
Yahoo yahoo no go dey pay
gbomo gbomo no go dey pay
this one na nationaaa matter...wey need mass nationaa arrangement.


TRAP:

am talkiing about this.... and i know u gat ma back
Go get your PVC let's make things happen!
bad bad bad....tins gone so bad
but...i sing this song to make tins work....

hunh! yeah!!!


Copy Link:


rating: 5 stars/2 ratings





No comments yet

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2025. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp