Naijapals Mobile

Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library

in case you dont know / 2shotz ft timaya


Play / DL → ( 77374 plays)





Copy Link:


rating: 3 stars/23 ratings





Comments:

~ 16 years ago maseri said:
na correct my gee
juz keep it rolling....we wey dey uptown dey mz una bad...more kudos

~ 16 years ago osegali4life said:
Timaya u too like this kind Jammz
Men this guy is hitting the earthwaves with his lyrics u sabi well well make Baba God help u carrt on

~ 16 years ago franky1988 said:
what a song
i love the combination......you guys are great

~ 16 years ago valy said:
na una b dem collabo pappy
nobody dey drag am.undisputable 2shots & Timaya.unu 2 much.iyo iyo iyo iyo,umunna mu.unu ga egbu mmadu le.LOL,CHEERS

~ 16 years ago ugolizo said:
WE PASS DEM OOOO lol...IN CASE YOU NEVER NO
WE PASS DEM OOOO lol...IN CASE YOU NEVER NO

~ 16 years ago be9ice said:
i luv timaya, 2 shotz, faz, 2 faz
timaya in deed u re gud i like ur use of ryms and the use of assonance and consonance u re great. that y i cal u timiya, keep it up 4rm marc

~ 16 years ago jadone said:
GOOD SONG
I LOVE THIS SONG, I DEY MISS NAIJA SO MUCH.MY SHOUTZ TO ALL NAIJA ARTISTE UNA TOO MUCH

~ 16 years ago pman said:
aahaa!!!!! 2SHORT DOUBLER
COME ON MEN DIS SONG FEET MAKE U CRAZE 4 EVERY WHERE OO!!
TIMAYA U WEY DE HOT LIKE FIRE UP TILL NOW U NEVER BURN.

~ 16 years ago Digger said:
chei
this music dey too much oohhhhhhhhh.

~ 16 years ago ginioluwa said:
fantastic
this is oluwatosin wey dey hot like fire,inshort i dey trip 4 d guy wey dem dey TIMAYA na hot guy

← Previous  |  Next →

Add Comment

Please Login To Add Comment
NP mob 2009 - 2025. Full site - T: @naijapals - F: Naijapals - Whatsapp