![]() Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 13267 plays)New jam from Oga Boss (Lyrics) As you see me so Me I no send ooh Na this life wey I come Me I wan blend ooh Nothing dey shack me again Nothing dey shack me again ooh Them say we too local oh Local oh yeah But now we are global oh Global oh oh Them been dey say we no go Make am oh Go far ooh oh But now we are global oh Global ooh oh I don wake today Na to go down on my kneels and pray for another day I no come to play Na to feel my self until music start to pay I don wake today oh Oh noooo I no come to play oh Cheee As I dey see you so Nothing concern you Anyhow wey I live my life E no concern you I'm in love with myself everyday I impress myself And that's self respect Fall in love with yourself Impress yourself And that's self respect oh No be how far But how well oh As I dey wish you well I dey pray Make you excel oh But you have to be strong Stand tall and no dull oh But you have to be strong Stand tall and no dull oh As you see me so Me I no send ooh Na this life wey I come Me I want blend ooh Nothing dey shack me again Nothing dey shack me again ooh Them say we too local oh Local oh yeah But now we are global oh Global oh oh Them been dey say we no go Make am oh Go far ooh oh But now we are global oh Global ooh oh Afro killer Do this beat them ah call me young fella Nigerian boy King Zee sun fada Live my life no stress oh Enemies just dey vex oh Live my life no stress oh I don wake today Na to go down on my kneels and pray for another day I no come to play Na to feel my self until music start to pay I don wake today oh Oh noooo I no come to play oh As you see me so Me I no send ooh Na this life wey I come Me I want blend ooh Nothing dey shack me again Nothing dey shack me again ooh Copy Link: rating: 5 stars/1 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |