Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 91120 plays)Paul Okoye otherwise known as rudeboy of psquare has released his 4th single as a solo artist and this song is titled Chizoba, it sounds alot like the popular psquare tunes. Enjoy the song Chizoba below: ENJOY THE LYRICS: (Intro) Yea, eh eh, oh yea oh yea Eh eh, oh yeah oh yeah Them no know what’s up o Eh eh [Verse 1] Something is killing me slowly and I’m feeling so lonely Now I’m looking up to God o, eh eh eh Paid my tithe, I paid my dues, see distractions everywhere Now me feeling emotions eh (Pre-Chorus) I get plenty, so many things that I really wan complain to you See those people wey they try to bring confusion in our brotherhood, eh Baba bless my family, bless my enemies, bless everybody Together we be smiling, that’s why me tell them say (Chorus) Chizoba, chizoba, chizoba You promise I’ll never be lonely, you go dey there beside me Me tell them say Chizoba, chizoba, chizoba You promise I’ll never be lonely, say you go dey there beside me, eh aih (Verse 2) But they no know what’s up oh, my God is bigger Na Him wey dey put man on top oh and na wetin dey sup oh I’m down on my knees everyday, I pray to God, I beg am say make nobody fall oh Cause now everything come dey change E be like say na devil abi na person wey dem curse oh Send your power with the fire fire, strike them down, them go tire tire Show dem say You be God oh (Pre-Chorus) I get plenty, so many things that I really wan complain to you See those people wey they try to bring confusion in our brotherhood, eh Baba bless my family, bless my enemies, bless everybody Together we be smiling, that’s why me tell them say (Chorus) Thats why me tell them say Chizoba, chizoba, chizoba You promise I’ll never be lonely, you go dey there beside me Me tell them say Chizoba, chizoba, chizoba You promise I’ll never be lonely, say you go dey there beside me [Bridge] Oh yeah, oh Yeah, eh eh Oh yeah, oh yeah eh eh (Pre-Chorus) I get plenty, so many things that I really wan complain to you See those people wey they try to bring confusion in our brotherhood, eh Baba bless my family, bless my enemies, bless everybody Together we be smiling, that’s why me tell them say (Chorus) Chizoba, chizoba, chizoba You promise I’ll never be lonely, you go dey there beside me Me tell them say Chizoba, chizoba, chizoba You promise I’ll never be lonely, say you go dey there beside me, eh ai (Outro) Eh ai, ewo chimo Ehehe, Lord Sky on the beat Copy Link: rating: 5 stars/2 ratings Tweet Comments:~ 5 years ago
prechionu said: Slow and Steady Slow and steady... I love this Jam! Good lyrics as well... ~ 5 years ago
Afzenders said: [email protected] \ a question for administraters More broadcast on this tracey (?) .... (?) Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |