Login With Facebook Or Please Join Naijapals! or Login
← Back | Music Library
Play / DL → ( 52038 plays)Olamide is on the Poverty Matter as he Strongly dishes out a prayerful tune as he prays for more money and chases poverty out of his life. When you have more money, You will need more money. “Povery Die” is a Gyration song that Olamide dedicated for Poverty. The song was produced by Pheelz, Mixed and mastered by ZeenoFoster. LYRICS: When I wake up, no be by my power oo Oluwa lo kuku so wa ooo I go down on my knees and thank God ooo Poverty Die die die die, Poverty die die die And I step into the street for my paper I dey hustle make the poverty japa ooo Oriburuku ma lo ya ile wa ooo Poverty Die die die die, Poverty die die die Oriburuku ji na si’le mi, Irina ji na si’le mi A’yi ni owo lo’wo ji na si’le, I want get plenty money Poverty tofe ma finnesse Maye toni greediness No put truchi for my business I no well I get morning sickness Biggy money no be small small Ti oba titomi bi Eniola Badmos Money wey no get focus Money wey no dey pompous Holy Ghost fire, me I no dey tire Ogon Aye mi o egbami Juwon mpelu fire fire fire fire fire fire fire fire When I wake up, no be by my power oo Oluwa lo kuku so wa ooo I go down on my knees and thank God ooo Poverty Die die die die, Poverty die die die And I step into the street for my paper I dey hustle make the poverty japa ooo Oriburuku ma lo ya ile wa ooo Poverty Die die die die, Poverty die die die Oriburuku ji na si’le mi, Irina ji na si’le mi A’yi ni owo lo’wo ji na si’le, I want get plenty money Na who say make I no vex o I no know why them dey vex o Poverty na my ex o Me am unto the rest o Iya to jemi timo chara gwegwe Ebi topami timoka gwogwo Odabo emalo jeje This is my primetime Biti baba keke Aye reti ele yami o Them just dey pray ko pa mi oo I don dey high them like pami o Dey don kolo lako epami Holy ghost fire Me I no dey tire Ko’gun waye mi eba mi Mi jo won pelu fire fire fire fire fire fire fire fire fire When I wake up, no be by my power oo Oluwa lo kuku so wa ooo I go down on my knees and thank God ooo Poverty Die die die die, Poverty die die die And I step into the street for my paper I dey hustle make the poverty japa ooo Oriburuku ma lo ya ile wa ooo Poverty Die die die die, Poverty die die die Mixing Xenofoste Pheelz Mr producer Copy Link: rating: 3 stars/2 ratings Tweet No comments yet Add CommentPlease Login To Add Comment |
Follow @Naijapals |